id
stringlengths
36
36
text
stringlengths
16
354
source
stringclasses
1 value
language
stringclasses
4 values
quality
stringclasses
1 value
dialect
stringclasses
1 value
register
stringclasses
1 value
sentiment
stringclasses
1 value
date
float64
region
stringclasses
1 value
genre
stringclasses
1 value
url
float64
collection_date
stringdate
2026-04-02 00:00:00
2026-04-02 00:00:00
annotator_ids
float64
agreement_score
float64
a7eff6f0-6c6d-4364-98c9-64c5fc90c6fa
okay we dey wait patiently
afri_senti
pidgin
medium
standard
informal
neutral
null
West Africa
social_media
null
2026-04-02
null
null
e46d1579-70cb-49a4-a93f-ea1d4e5a58dd
tacha has forced me to start carrying bottle water everywhere i hear its a massive boost for a smooth skin yet nigerians couldnt even see that positive thing about her o but na to slander and insult her una sabi try looking at the good sometimes
afri_senti
pidgin
medium
standard
informal
neutral
null
West Africa
social_media
null
2026-04-02
null
null
f403483d-d135-4004-b827-168feb58c8dd
hood ma pa mi naaaa shey you fit remodel human being i can do with some remodelling myself
afri_senti
pidgin
medium
standard
informal
neutral
null
West Africa
social_media
null
2026-04-02
null
null
82be8d9c-3051-41ea-9348-187edd48e9b6
boss my model abeg show ur boy love la me self wan use iphone x even if na second hand god dy with u boss
afri_senti
pidgin
medium
standard
informal
neutral
null
West Africa
social_media
null
2026-04-02
null
null
97c7e808-d18f-4097-b916-7be87ee156fe
what of me na nana na na na nothing feels better than when i dai with you
afri_senti
pidgin
medium
standard
informal
neutral
null
West Africa
social_media
null
2026-04-02
null
null
aef39d26-03d0-4801-969d-b1f00555ed7c
now i can sleep we go dey watch the remaining for youtube later to live streaming e go be
afri_senti
pidgin
medium
standard
informal
neutral
null
West Africa
social_media
null
2026-04-02
null
null
de395c13-095d-433a-a271-d852bebefe1a
grandma you will celebrate but after d remaining na god hand e dey kudos u ma
afri_senti
pidgin
medium
standard
informal
neutral
null
West Africa
social_media
null
2026-04-02
null
null
97b16b2f-fd04-4bd0-b786-8fc9fdbc61b0
dem don strt again am leaving d country am leaving d countryna wetin dem go do der na to carry drugs dey sellinstead y u no sell pure water ur own country wey u no say nobody go arrest uy ja dey go outside dey misbhav na omo dis kin tin tire me ooo
afri_senti
pidgin
medium
standard
informal
neutral
null
West Africa
social_media
null
2026-04-02
null
null
ddafea95-bc45-4537-8085-bc629dcdf228
lord am grateful na my song white woman they vibe to like say she dey with me for studio when i dey record the song believe in your self and never let any body tell you that you can not do itgod is with you
afri_senti
pidgin
medium
standard
informal
neutral
null
West Africa
social_media
null
2026-04-02
null
null
d631a826-6547-4b3e-927b-bbd774c7d64f
cow wey no get tail na god dey help am chase flies oluwa abeg my only flies now na cold abeg help me run am
afri_senti
pidgin
medium
standard
informal
neutral
null
West Africa
social_media
null
2026-04-02
null
null
a0766ec7-a0fe-445e-8fec-5ad33ed05765
people wey no dey haggle price awon okay send your account number ill make the transfer now
afri_senti
pidgin
medium
standard
informal
neutral
null
West Africa
social_media
null
2026-04-02
null
null
ae2b51a2-157b-4b3a-9358-1518aca413a9
my bedsheets are well made to stand out bedsheets wey get quality e no dey wash or fade over fine dey worry am e go fit your bedroom too n click this link make u buy am abeg tap retweet for your home girl
afri_senti
pidgin
medium
standard
informal
neutral
null
West Africa
social_media
null
2026-04-02
null
null
7e9514dd-e636-420b-a853-cc1dbb2800e9
add that special red oil pepper sauce join down am with pepsi wen dey sweat and the rapture don complete walahii
afri_senti
pidgin
medium
standard
informal
neutral
null
West Africa
social_media
null
2026-04-02
null
null
a562682b-b0e3-4c5d-8c19-132f4991c4d5
dem no dey give person food for dream again o tinz don hard
afri_senti
pidgin
medium
standard
informal
neutral
null
West Africa
social_media
null
2026-04-02
null
null
2a88b7d4-ab1a-4517-a7f5-d0eb5e347a51
swipe skinny joggers with side stripe‍️ price n̶ ️ color khaki size l dm to order shakarashop online shop wen sabi you sef go dey do shakara warri nigeria
afri_senti
pidgin
medium
standard
informal
neutral
null
West Africa
social_media
null
2026-04-02
null
null
6876e769-28b2-48ff-88ca-83bf8cf52aeb
im a product of grace everything i am and have are because of my faithful god if you ever ask how i made it when i do and i say na god no vex for me
afri_senti
pidgin
medium
standard
informal
neutral
null
West Africa
social_media
null
2026-04-02
null
null
666446f0-b4ac-491a-b75c-0a716dc2eb8b
i hope youre watching your team now me sef dey watch ooo romero na good keeper sha
afri_senti
pidgin
medium
standard
informal
neutral
null
West Africa
social_media
null
2026-04-02
null
null
2d024a0e-0819-4386-baac-db21fdc12368
fine boy like stayboy dem no they rush nike na nike dey rush am
afri_senti
pidgin
medium
standard
informal
neutral
null
West Africa
social_media
null
2026-04-02
null
null
dd1cedac-e2b5-4537-95f7-b973f7636e50
chai see wetin i dey like na
afri_senti
pidgin
medium
standard
informal
neutral
null
West Africa
social_media
null
2026-04-02
null
null
a171f4a2-39af-485f-95e4-f08bce20bf69
i dey tells you but i dey enjoy am shaa as i dey inside house dey watch movie
afri_senti
pidgin
medium
standard
informal
neutral
null
West Africa
social_media
null
2026-04-02
null
null
1f989357-bee7-416f-b678-54259547accb
this policemen on brown road just begged for money by saying this to me and my guy bros abeg na wetin bird chop na im e go use fly help us lol
afri_senti
pidgin
medium
standard
informal
neutral
null
West Africa
social_media
null
2026-04-02
null
null
1c7f1f16-8c93-4dc6-8f03-6c0ff6464f0a
gov wike dey clear anybody doubt for ph just what we need in lagos
afri_senti
pidgin
medium
standard
informal
neutral
null
West Africa
social_media
null
2026-04-02
null
null
d6996a02-9469-4ac9-9d5e-7a021f033bd7
update first dance video for this year drops tomorrow pm nigerian time i wish i could drop it now sef but we wait leggo
afri_senti
pidgin
medium
standard
informal
neutral
null
West Africa
social_media
null
2026-04-02
null
null
591bf35c-4a7e-41e8-8d1e-09343233e896
na him be say my house dey d london side of kubwa n na true light steady here well well
afri_senti
pidgin
medium
standard
informal
neutral
null
West Africa
social_media
null
2026-04-02
null
null
dcc57a69-f1a5-49e1-a518-0534a736eb17
ehen just incase im giving you small butterflies in ya belle please speak up oooo who knows inno maka na adighi ama ama ooo we could become a spectacular hussy and wifey las las regardless of who the shooter and shootee is biko
afri_senti
pidgin
medium
standard
informal
neutral
null
West Africa
social_media
null
2026-04-02
null
null
62d889ef-4bf5-457e-bc33-b7a305746cec
tall boys like us na dem dey rush us
afri_senti
pidgin
medium
standard
informal
neutral
null
West Africa
social_media
null
2026-04-02
null
null
2082eb56-855e-4bd9-8dfe-d1719b6dc63a
omo wer una dey see dat kind relationship na
afri_senti
pidgin
medium
standard
informal
neutral
null
West Africa
social_media
null
2026-04-02
null
null
77a8eb85-599f-433c-994c-dafea435dfb5
hakarat don come again with another ogbonge league party come and chill play and chop money as you dey play snooker for our lounge
afri_senti
pidgin
medium
standard
informal
neutral
null
West Africa
social_media
null
2026-04-02
null
null