African-English Parallel Sentences (MT650)
Collection
Parallel corpus for 154 African languages extracted from the MT650 dataset • 101 items • Updated • 3
eng stringlengths 4 439 | pcm stringlengths 5 447 |
|---|---|
Jehovah , who gave that perfect law , knows best the things humans need in order to be completely happy and satisfied . | ( Jas . 1 : 25 ) The correct law come from Jehovah . And na im know wetin go really give us happiness and make our mind come down . |
The book Pillars of Faith - American Congregations and Their Partners states : " For Jehovah 's Witnesses , the missionary focus overwhelms all other concerns . " | ( Mark 13 : 10 ) Hear wetin one book , Pillars of Faith - American Congregations and Their Partners , talk . E sey : " Jehovah Witness people no dey take this preaching work play . |
Thus , by your loyal obedience , you are , in effect , giving Jehovah something that he considers precious , and he finds profound joy in this . | ( Prov . 27 : 11 ) So , if you dey do wetin Jehovah want and you no leave am , you dey give Jehovah something wey e like , wey dey make belle sweet am . |
( a ) What blessings do we now receive from Jehovah ? | ( a ) Which better things Jehovah dey use Jesus sacrifice do for us now ? |
* It also thickens the mucus at the cervix , thus creating a barrier to sperm moving from the vagina into the uterus . | * When man sperm enter inside woman body , e get where e go pass ( cervix ) before e reach where pikin dey grow for woman belle . |
10 , 11 . ( a ) What illustration could you use to help your child build faith in God ? | 10 , 11 . ( a ) Which example you fit use help your pikin make e get faith ? |
In the latter case , Asa relied on his own wisdom and bribed King Ben - hadad of Syria to attack Baasha . | 16 : 1 - 3 ) E trust imself , so e do wetin dey im mind . E go bribe Ben - hadad wey be Syria king make e help am fight Baasha . |
Yes , he takes notice of the trials you face , and he can give you the strength to endure each one of them . | 37 : 18 ) True true , Jehovah know all the problem wey you dey face , and e fit give you the power to bear all of dem . |
And the more we show our sincere respect for these hardworking overseers , the more we add to their joy . - Heb . | 5 : 12 ) And the more we dey respect dem , the more dem go dey happy to do the work . - Heb . |
When Joseph shared this divinely inspired interpretation , he took advantage of the opportunity to explain his own situation . | After Joseph explain give am finish , Joseph come tell am about wetin happen to am . |
And see what you can do to " wrestle , " or contend , for Jehovah 's blessing . | And see wetin you go fit do so that you go fit fight make Jehovah bless you . |
The principal reason should be your desire to imitate and glorify the Source of love and compassion , Jehovah God . | And we still want make people praise am . We know sey na Jehovah be the number one example of person wey get love and wey dey pity for people . ( Prov . |
Another test of our modesty might come when decisions are made . | Another thing wey fit make am hard for us to know where to do reach , na when we dey choose wetin to do . |
I enjoyed serving as a vacation pioneer ( now called an auxiliary pioneer ) during yearly school breaks . | Anytime wey school dey holiday every year , I like to dey do vacation pioneer ( wey we dey call auxiliary pioneer now ) . |
Ribeiro left home when he was in his teens and in time began working in a paper - recycling plant , where he was exposed to pornographic materials . | As time dey go , e start to work for one place wey dem dey use paper wey people no need again . Dem dey use the paper make another thing . Na from there e start to dey look naked people picture . |
As this system nears its end , we can expect the pressures of life to increase . | As we dey near the time wey this world go end , the truth be sey , things go dey hard more more . |
As a result of the adjusted rendering of the term asher , the psalm now reflects David 's well - founded hope that after God delivered the nation of Israel from its enemies , He would bless the people with happiness and prosperity . | Because of the new way wey dem take translate the word asher , the chapter come agree with the better hope wey David get . David get hope sey after God save im people from their enemy hand , God go bless dem with plenty things , and dem go happy . ( Lev . 26 : 9 , 10 ; Deut . |
Further , according to his own written Word , " he loves righteousness and justice . " - Ps . | Bible still let us know sey e dey sweet Jehovah to judge well and to do wetin correct . - Ps . |
Later in the same psalm , we read : " The righteous will possess the earth , and they will live forever on it . " | Bible still talk sey : ' Na good people God go give this earth , and dem go stay there forever . ' ( Ps . |
How good it is that you have your goal clearly in mind - finding the bus that is going to your chosen destination ! | But , since you don already get where you dey go for mind , you think sey you go confuse ? So , e good to know where you dey go ! |
However , the Jewish captivity does not appear to be a prophetic type of what happened to Christians . | But , that one no mean sey Bible use wetin happen to the Jews show wetin go happen to Christians . |
However , those servants of God did not allow such normal aspects of life to become the center of their lives . | But , that one no mean sey Paul and other Christians for im time let the normal things for life come be the main thing for their life . |
Instead , why not stimulate your child 's imagination ? | But , you no think sey e go better to help your pikin use im brain ? |
But how well - founded are the moral standards of someone who refuses to acknowledge our loving Creator as the One who sets the standards of right and wrong ? | But if person no dey follow wetin Jehovah talk , e fit choose wetin go put am for serious trouble . ( Isa . |
But at least we did not have to haul rocks endlessly back and forth , a sadistic torture that broke the bodies and minds of many unfortunate prisoners . | But that one better pass to dey carry big big stone up and down . This punishment dey suffer person , e dey kill body and many prisoner no like am . |
However , the only thing he should have hoped for was to receive what Jehovah promised him : " I will let you escape with your life . " | But the only thing wey e suppose put for mind na wetin Jehovah promise am , sey : ' I go let you run comot with your life . ' |
Nevertheless , we endured our grief , confident that nothing - not even death - can separate Daniel from Jehovah 's love . | But we endure the pain . And we dey sure say nothing go make Jehovah forget Daniel , even death . |
It referred to a garrison of troops that was assigned to guard a fortified city in ancient times . | Dem dey use am talk about group of soldier wey dem send go protect place . |
It is in vain that they keep worshipping me , for they teach commands of men as doctrines . " | Dem dey worship me for nothing , because dem dey teach wetin people talk . ' ( Matt . |
Knowing the facts and grasping that a resurrection had occurred , they " were comforted beyond measure . " - Acts 20 : 7 - 12 . | Dem know sey the boy die , and Paul bring am come life again . This one really make everybody mind come down . - Acts 20 : 7 - 12 |
Still , persecution did not stop the expansion of true worship . | Dem still send am go another place for five years . |
Are we not grateful , then , to have the modern - language New World Translation of the Holy Scriptures ? | Dem use simple English wey people dey speak today write am . E no sweet you sey we get this kind Bible ? |
Keep your life simple and uncluttered . - Luke 12 : 15 . | Dey live simple life and no dey gather plenty property . - Luke 12 : 15 . |
The Bible associates godly love with joy , peace , patience , kindness , goodness , faith , mildness , and self - control . | E dey make dem happy , get peace , dey patient , get better mind , and dey do good . E still dey help dem get faith , dey sofri do things and dey sabi control theirself . ( Gal . |
Tertullian , a second - century writer , quoted non - Christians as saying : " They love one another . . . | E talk say : " They love each other . . . |
He explains : " It was a struggle for me to strip off my old personality . | E talk sey : " E no easy for me to pull my old character comot . The Bible verse wey help me na Isaiah 55 : 7 . |
Satan 's tempting promise - " your eyes will be opened and you will be like God , knowing good and bad " - proved to be irresistible for Eve . | Eve follow wetin Satan talk when e sey : " Una eye go open and una go be like God , come sabi wetin good and wetin bad . " |
Throughout this period of test , faithful Bible Students had been " watching the Lord 's leading , . . . praying at all times for the Father 's guidance . " | Even as things no easy , the brothers wey put mind for God work still dey do wetin God talk and dem no stop to pray make Jehovah their Papa show dem way . |
For instance , to calm a crying child , a sentimental parent may cater to the child 's every whim . | For example , when some papa and mama see sey their pikin dey cry , dem go do anything wey the pikin want make e no cry again . |
For a time , I worked in the Service Department and as an instructor in a number of the schools . | For small time , I work for Service Department and I teach for many of the school . |
While there , he freely associated with his Gentile brothers . | For there , e dey do things with brothers wey no be Jew . |
In these two articles , we will see how Jehovah fulfills his role as " our Potter " and what we must do in order to be like soft clay in his hands . | For this two topic , we go see how Jehovah dey do im work as the ' Person wey dey mold us ' and wetin we go do so that we go be like soft clay for im hand . |
But how do we feel when we return ? | How body dey do you when you come back ? |
How can we determine if our love of God is being eclipsed by love of self ? | How we go take know if we don dey love ourself pass God ? |
Back in 1952 , a KGB officer had told Maria : " Renounce your faith or face ten years of imprisonment . | I remember sey for 1952 , one police officer tell Maria sey : " Talk sey you no be Jehovah Witness again , or you go stay prison for ten years . |
For success in marriage , each mate must accept personal responsibility and obey Jehovah . | If husband and wife want make their marriage work , make dem dey do wetin Jehovah want . |
Being modest does not mean that we should never reach out for or accept additional privileges of service . | If person want do more work for Jehovah organization , that one no mean sey na oversabi . |
First , his brothers sold him into slavery when he was about 17 years old . | Im brothers sell am give people as slave when e dey around 17 years . |
He added that we should do so " in love . " | Instead , e sey make we " dey take love " bear am . |
TRY to imagine the difficult and tiring battle between the Israelite soldiers , led by Judge Gideon , and their enemies . | JUDGE GIDEON and Israel soldier wey dey with am , pursue Midian people and all their soldier . |
The steadfast example set by Jacob and Rachel no doubt had a powerful effect on their son Joseph , influencing how he would handle tests of his own faith . | Jacob and Rachel show Joseph their pikin better example . And this one help Joseph fit face the problem wey e later get . |
Jehovah 's Witnesses continue to deliver that message , using methods that Jesus and his disciples used . | Jehovah Witness people still dey preach that message . |
Jehovah 's people have always looked forward to being with one another . | Jehovah people dey always want dey together . |
Jesus often used illustrations , which stimulate thinking , appeal to the heart , and aid the memory . | Jesus use example well well when e dey teach . |
Identify your actual needs | Know wetin you really need |
Today , as we approach the new world , our faith is being tested . | Like that time , paradise don near and we dey get wahala wey fit shake our faith . |
Knowing the consequences of Adam 's decision should move us to use our freedom responsibly and within the limits set by Jehovah . | Make we let Jehovah tell us where we suppose do reach . |
What confidence can a repentant Christian have ? | Many people wey dey serve Jehovah today don repent from the bad thing wey dem do . |
Brother Russell 's public talk in Belfast drew 450 locals , about 100 of whom had to stand because of a lack of room . | Na 450 people for Belfast listen to the talk wey Brother Russell give for there . About 100 of dem stand because dem no see seat sitdown . |
So virtually everyone who wants to understand God 's Word must read a translation of it - even those who know modern - day Hebrew or Greek . | Na im make , anybody wey want understand Bible must read the one wey dem translate . Some people dey think sey e go good to learn the Hebrew and Greek wey dem take write Bible . |
That is why I regularly set aside time to study the Bible and other publications in my mother tongue . " | Na im make I dey arrange time to study Bible and other publication for my own language . " |
Our problems may seem to overwhelm us at times . | Na so e be sometimes , when we get problem full ground . |
Personality - the unique set of traits that each of us has and that varies from one person to another - can make for rich friendships . | Na so e go still be , if we get the character wey the spirit dey help us get . |
We got married that same day . | Na that same day we marry . |
As a result , Jehovah passed judgment on him in these words : " As surely as I am alive , . . . | Na this one come make Jehovah tell am sey : ' As far as I dey alive , you go die for Babylon . |
That allowed time to converse beyond just saying a simple greeting . | No be just to greet dem . This one give us time to know dem . " |
It is common for people to be proud and boast about their race , tribe , culture , city , or country . | No be new thing to see people wey dey carry shoulder up and people wey dey mek mouth about their tribe , country , village , or where dem come from . |
Insight on the Scriptures , Volume 2 , explains that , in the Bible , wisdom includes " the ability to use knowledge and understanding successfully to solve problems , avoid or avert dangers , attain certain goals , or counsel others in doing so . | One of our book wey be Insight on the Scriptures , Volume 2 , explain wetin e mean for person to get sense as Bible talk am . E sey " person wey get sense dey fit use wetin e know and wetin e understand take handle problem well . E go fit still help am comot im head from wahala , do wetin e get for mind to do , or advi... |
People around the world are demanding more freedom . | People for the whole world want freedom . |
A modest person is keenly aware that he can and must be in constant communication with his loving and almighty Father . | Person wey no dey do oversabi know sey e suppose pray to Jehovah everytime . |
Rehoboam must have found the atmosphere in Israel thick with tension . | Problem dey Israel that time . |
If deprived of sufficient water , a once healthy plant will eventually die . | Real flower need water every time so that e go grow well but if we no dey give am water as we suppose , e go die . |
Rather than watching out for their Master , they gave in to the urge of their flesh and went to sleep . | So , instead make dem do wetin Jesus tell dem , their body wey don weak come make dem sleep . |
By all means , then , in imitation of our brothers in the past century , let us do all we can to help them get free ! | So , make we use all our mind and power help dem come out to show sey we dey do like our brothers and sisters for World War I ! |
However , I was curious and asked questions , so she studied with me when my father was out of the house . | So my mama come dey study Bible with me anytime my papa comot for house . |
How , then , can we handle occasions when one of God 's servants says or does something that hurts our feelings ? | So wetin we go do if brother or sister for congregation talk or do wetin vex us ? |
Faithful Israelites knew and worshipped only one God - the God of their forefathers Abraham , Isaac , and Jacob . | Some of Israel people dey serve only Jehovah - the God wey their papa - papa Abraham , Isaac , and Jacob serve . |
At times , only a person 's own heart grasps the full depth of the emotional pain , and it may be difficult for him to voice his innermost feelings . | Sometimes , na only person know how something dey pain am reach . To even talk am come out , fit be wahala . Bible talk sey : ' Na only person know wetin dey pain am for mind . |
Have faith that the ransom offers you the hope of eternal life . | Still get am for mind sey Jesus sacrifice go make you get life wey no go end . |
Isolate and explain key portions of a passage | Talk the main point for the verse and explain am |
What decisive action did the Bible Students take , showing that they understood the need to separate themselves from false religion ? | That church na part of Babylon the Great . - Read Revelation 17 : 1 , 2 . Wetin the Bible Students do wey show sey dem want comot hand from fake religion ? |
A century later , The Watchtower identified the antitypical city of refuge as " God 's provision for protecting us from death for violating his commandment about the sanctity of blood . " | The Watch Tower still talk sey , Jesus go help or protect that person if e get faith . After hundred years , another Watchtower come talk sey the city mean wetin God don arrange for our time to protect person wey kill somebody . |
In this he is described as ' small in size , bald - headed , bandy - legged , well built , with eyebrows meeting ; rather long nosed . ' " | The book talk sey Paul ' short , e no get plenty hair for head , e get bow leg , e get muscle , e eyebrow near each other , and e nose long . ' |
The chairman announced that during this important session , anyone was free to leave , but no one would be allowed to reenter the hall . | The chairman talk sey when that morning program don start , anybody wey want comot fit comot , but dem no go allow am enter the hall again . |
The Christian disciple James pointed out the key to finding true happiness and satisfaction . | The disciple wey im name na James , talk wetin we go do to really dey happy and enjoy life . |
In fact , it is a vital part of the " good news of the Kingdom . " | The truth be sey , e dey among the ' good news about God Kingdom ' wey we dey preach . ( Matt . |
Background information of this nature may bring to light lessons that are not immediately obvious . | This kind question fit help us sabi some things wey no easy to quick know . |
This article will consider why and how we benefit from honoring Jehovah with our valuable things . | This topic go talk about why we dey gain when we use the better things wey we get take support Jehovah work . |
If you are going to be an effective teacher , God 's Word must first be in your heart ( See paragraph 17 ) | To teach your pikin well , wetin dey Bible must first dey your mind ( Check paragraph 17 ) |
We can all have a share in the great teaching campaign that Jehovah is having done today . | Today , Jehovah dey help people for everywhere learn about am . All of us fit join hand do this work wey dey make people come serve Jehovah . |
You husbands , keep on loving your wives and do not be bitterly angry with them . | Una wey be husband , make una continue to dey love una wife and make una no dey over vex for dem . |
We regularly engaged in the house - to - house ministry as a family . - Acts 20 : 20 . | We dey always go preaching together . - Acts 20 : 20 . |
Are we doing all we can as zealous Kingdom publishers ? | We dey do everything wey we fit do to preach well well ? |
They are focused on accumulating wealth or on holding on to what they have . | Wetin dey their mind pass na how to gather plenty money , or to keep the one wey dem don already get . |
His words and teachings were a source of refreshment to his listeners . | Wetin e teach people dey make their mind come down . |
Why can all of us have a fruitful ministry ? | Wetin make us believe say Jehovah de happy as we de preach ? |
What must parents do if they want to be truly effective in molding their children ? | Wetin papa and mama go do to fit mold their pikin well ? |
Why should we expect Jehovah 's worshippers to be organized ? | Wetin show sey Jehovah want make im people dey do things well ? |
How do we benefit from following God 's laws ? | Wetin we go gain if we de follow law for Bible ? |
If we fall short of upholding God 's sovereignty , what should we do ? | Wetin we suppose do if we make mistake ? |
This dataset contains parallel sentences in English and Nigerian Pidgin (Nigeria).
The dataset contains parallel sentences that can be used for:
If you use this dataset, please cite the citation guide of the original OPUS MT560 dataset.
This dataset is released under the Creative Commons Attribution 4.0 International License.